Pyscological wahala
Person wey live him kontry to go anoda kontry, wetin wey e see and wetin e pass throug fit cause big problem for the person health for many ways and the person go need help from professionals wey go school come be pyscologist.
Dis kind of thing fit happen even when the person social life get as e be , no money, even the house the person dey live too na wahala all this things go make the person fit no dey ok.
Talking to sombodi and dem listen to you e dey very important, and dem go begin to take care of you pyscologically one in one, family , and even with other people as a group.
The clinic center get people wey go listen to your problem emotionally and otherwise , dem fit ask for other doctors if dem see say you need am.
The way to follow na:
- pyscologist consultation
- treatment for people wey don kolo
- working together with local services wey dey the area.