Sanitary help for people wey get international protection (5 years)
Under na the sanitary information for help for people wey get asylum
Which type of sanitary help dem get right to have
Dem get right to get tessera sanitary and dem also get right like Italian citizen
wetin wey you need to apply for tessera sanitary
- Even if you know get identity card,e dey possible to apply with permit to stay.
- if you get permit to stay or if you put am for renewal or receipt to show say you don apply
- proof, or self certified to show place where you dey live
- national fiscal code(codice fiscale)
for how long the sanitary card dey last
you fit apply for emergency card even if you dey wait for the release of your permit to stay