Sanitary help for people wey get permit to stay(special case)

Following you go see the information about sanitary help for the people wey get permit to stay(special case)

Which type of sanitary help dem get right to have

Dem get right to get tessera sanitary and dem also get right like Italian citizen

Wetin wey you need to apply for tessera sanitary

For how long the sanitary card dey last
you fit apply  for emergency card even if you dey wait for the release of your permit to stay