Mental problem

information on how u go take use the service

Mental Health clinics dey work on prevention, total check-up, treatment and systemise mental problem and also dey support to people psychologically.

You and every bodi for you family fit use am in case of any too stress like too much worry, anxiety, if you no dey fit sleep , panic attacks, etc.

SMIA - Childhood Adolescent Mental Health - Na name of clinics for small pikin and children wey neva pass 18 years old, but SMA - Adult Mental Health - na the name for adult people own.

First entrance na is free but na by appointment.

Nobodi go no say na you and e go be secret.

You go find help from groups (doctor, nurse, welfare worker, psychologist, professional educator) for any information, care and help wey you need.