Corona-19 Green Certificate

Vaccinated people, cured from corona or corona text show negative within the next 48 hours

Na wetin

Na the certificate wey go show say you don do vaccine or you been don get well from corona or say you do quick test wey show say na negative results wey go last for 48 hours or a molecular test wey go last 72 hours.

Dem dey collect am from internet for the site of the people wey dey incharge of health, e dey for digital and you fit stamp am too, e also get QR Code when dem dey use know if na original and if e still dey work.

The green pass certificate dey different in many ways and na for different use na also for some time, e fit depend how the corona whahala dey go.

Minus

E no be every body the law to hold green pass dey catch, fr dem no to not enter some places:

In Europe

From july 1st e dey valid like European digital corona certificate" and e dey easy to travel from anoder kontry to go and come from any kontry wey dey under E.U or wey join for schengen state.

How to get the Eu corona Green Pass

Certificate, even people when you take 1st vaccine dem go see am:

The e-mail wey the Eu corona green card certificate dem dey use send am through the health minister: if you never receive am for you to get the AUTHCODE code, call the public service number 1500 (dem dey on 24/7).

How long e dey last?

For the vaccine own na 9 months. From February 1, 2022, the expiring date na 6 months.

If you recover from corona virus the certificate na 6 months.

If your corona test show Negative na 48 hours e dey last.

From October 15 green pass na by force for person to enter were i den work.

Contacts

For technical assistance, you fit contact this people.

Call center 800 91 24 91 (open every day from 8 in the morning t and 8 in the night)

cittadini@dgc.gov.it