Circumcising of women
In case of women wey dem circumcise , the counselling center go give dem all help wey dem need and even fit send group of doctors wey understand about her problem
Dem dey offer:
- meeting with doctor
- finding out wetin be the problem
- to get help from psychologist
- connect with people wey dey incharge for your area.