General control

Cancer control na the one dem dey do so as to avoid cancer or if e dey to find out in time.

This way offers:

People wey dey ok na hin dem dey do the genaral check up , who no get problem for bodi,the one wey be say their age no dey for danger zone . This type of service na dem they call person , dem go invite the person tru letter to come for the check up and na if the person want oh . the result if e show say nothing dey wrong then e go end there, if not dem go do more control.