Violence and abuse

The Counseling Centers dey welcome women wey suffer violence and dem go give am pyscologically support , a listening ear depending how danger the problem be, dem fit come visit for house too, e get many ways dem dey take help any victim , a welfare workers fit come and dem fit find a place wey dem go keep the woman for somtime for protection.

In case of person wey MADAM (human traffickers) carry come, the person go come for clinic center without problem ad dem go call workers wey dey work against human traffikers wey dey the area.

Depend on how the problem be as you come and dem hear you the ICARE workers go prepare a health based system, all pyscologically and social wey the person supoose get dem go start to take care of the person.

The prevention way depend on wetin wey come out after dem talk to the person , dem go care and support the person, most importantly dem go to plan ahead.

The pink colour fo hospital na colour only for women wey face violence(women's route) people wey be sey dem dey weak or suffer disrimination ( route for victims of hate crimes) to answer fast and to continue to take care of the person.

Healthe care clinic/hospital Toscana Centro

Family counseling centers

Codice Rosa

Healthe care clinic/hospital Toscana Nord Ovest

Family counseling centers

Codice Rosa

Healthe care clinic/hospital Toscana Sud Est

Family counseling centers