Sanitary help for foreigner wey no get document for entry and to stay
Folllowing ,you go see the information about sanitary helpfor who never apply for asylum wey be say enter for normal way
Which type of sanitary help dem get right to have
Dem no fit apply for sanitary code but dem get right for medical/emergency help
Wetin you need to get sanitary help?
They fit enter with emergency card(STP) wey the USL go give for hospital or emergency ward if dem get am.
Dem go ask:
- Declare who you be(name,papa name,where you from come,wether you be man or woman,the date wey dem born you and the country wey you from come)you fit still register even if you no get document.
- Declare of wetin one need
- Condition wey no dey ok to stay in the area
How long the STP go last
The STP code dey last only 6 months, dem fit renew am depend if person dey around for the Area. Dem fit add to allow entri for cure, mostly for prevention.