Sanitary help for foreigner wey no get document for entry and to stay

Folllowing ,you go see the information about sanitary helpfor who never apply for asylum wey be say enter for normal way

Which type of sanitary help dem get right to have

Dem no fit apply for sanitary code but dem get right for medical/emergency help

Wetin you need to get sanitary help?

They fit enter with emergency card(STP) wey the USL go give for hospital or emergency ward if dem get am.

Dem go ask:

How long the STP go last

The STP code dey last only 6 months, dem fit renew  am depend if person dey around for the Area.  Dem fit add to allow entri for cure, mostly for prevention.