Sanitary help for small children wey dey alone

Small children wey dey for the state no matter even if dem no get document, dem go apply sanitary casr for them just like Italian citizen

If no family dey around and no papa or mama e  go follow for the pikin the Italia govement go look after and dem go regard am as pikin wey dey only am

Which type of sanitary help dem get right to have

Dem go apply sanitary card for am and e go get all saniatry help like any pikin dem born here

Wetin wey you need to apply for tessera sanitary

For how long the sanitary card dey last
the appilicatione for sanitary card dey last 1 year and e dem you renew am every year even when dem give the person permit to stay