Regulations
The right to get health care help

Dem explain the kind of help one get right to get
- If dem give you asylum document (5 years)or you ask for asylum.
- If you get document for special case ( social protection , vittim of attack from home, use at work and other special documents.
- You never apply for asylum and you get anoder type of document wey you take enter and to stay ?
- You be small pikin and na only you dey
- You get belle?